Saturday, January 20, 2007

Haba, Naija!!

Why chimaroke dey kill everybody? wetin obj dey do sef? efcc director dey build hotel for ebeano with im salary? fuel wahala don start again? them dey catch small small yahoo boys, wetin them go do the 36 govs? plus all the other politicians.

make una chill more dey come, getting warm.